곡 정보
-
- Jiggy
- Babyboy AV
- Jiggy
AV
Girl am a jiggy nigga
Backwood no razler
Tell me what you want i gat paper
And when we done you go pay me later inna my room Roll two and smoke one
Whine that waste motorolla
Girl you know your booty is danger
And nothing wey i like pass danger
Girl me i don jogodo
Shack ogogoro
Wetin i dey find Dey for inside your sokoto girl yunno yunno na
Girl me i don jogodo
Shack ogogoro
Wetin i dey find Dey for inside your sokoto
Girl yunno girl you know, you know , you know
Obiagelli
Dumebi
Do remi fa so lati do My baby *4
Obiagelli
Dumebi
Do remi fa so lati do My baby *4
Girl am a gangstar and i gat guns now
And i gat niggas when dey answer when i call now, so tell them little boys make dem calm down
Causе dem all likkle likkle boys dеm no fit test man
Girl me i don jogodo
Shack ogogoro
Wetin i dey find dey for inside your sokoto girl yunno yunno na
Girl me i don jogodo
Shack ogogoro
Wetin i dey find dey for inside your sokoto
Girl yunno girl you know, you know, you know
Obiageli
Dumebi
Do remi
Fa so lati do My baby*4
Obiageli dumebi
Do remi
Fa so lati do My baby*3
Girl am a jiggy nigga, tell me what you want, I gat paper, later inna my room
Obiageli dumebi doremi
Fa so lati do My baby *4

멜론 님께서 등록해 주신 가사입니다.